Here are some Nigeria Pidgin proverbs and their meanings. Peep at them below:
* Craze no hard to form,na the trekking be wahala.
English translation: Easier said than done.
* No matter how hot your temper be,e no fit boil beans.
English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem
* Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.
English translation: You can’t run away from your destiny
* Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
English translation: Keep calm! Nothing lasts forever
* Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef
English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!
* Akara and moin moin get the same parent,na wetin dem pass through make dem different
English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.
* Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus
English translation: Give everyone what they deserve.
* The difference between kpekere and plantain chips na packaging
English translation: Don’t judge based on appearance alone
* Escort me, Escort me, na im slave trade take start
English translation: Serious things sometimes start like a joke
* The water wey dem use take make eba can never be recovered.
English translation: Don’t cry over spilled milk.
No comments:
Post a Comment